Kizz Daniel – Buga ft. Tekno
Posted by badgeGift on 0

Lyrics of Buga by Kizz Daniel and Tekno

HDMovo - Stream Live Sports
Get Sure Bet Odds Code Here Join Now
DOWNLOAD MP3 MUSIC

Hey!
Don't Sleep
Don't Sleep
Wake up
Collect your money
(Collect your money)
Wake up, eh!
Collect your money
(Collect your money)
Wake up
Giddem

Gbe'ra, gbe'ra
Gbe'ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb'owo yẹn o
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j'aiye (j'aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje

Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga

Gbe'ra, Oh Ai
Gb'era o
Gbera
Go get the dollar (wake Up)
Go baller, kala gb'owo yẹn o
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don high
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje

Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you ooo
You don work, you don try
You suppose to dey fly

Download Song